face back

Revision as of 13:22, 2 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb phrase)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English face and back

Pronunciation

  • fésbâk

Play


Verb phrase

  1. Make person look im back
    • I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould.  — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!.)
    • You no dey hear say make you turn Face back?  — NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)
  2. Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
    • God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world.  — NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)

Antonyms

Translations

  • English: look back, backward