face back
Naija
Alternative form
Etymology
From: English face and back
Pronunciation
- fésbâk
Verb phrase
- Make person look im back.
- I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould. — (Turn around for a minute. stop acting like a statue!)
- You no dey hear say make you turn Face back? — (Can't you hear me, turn around!)
- Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
- God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world. — (God will never allow me return back to my past.)
Antonyms
Translations
- English: look back, backward