Difference between revisions of "face front"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''face'' and ''front'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== Make p...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person dey focus.
+
#Make person dey focus.
 
:* {{ux|dv| Una pikin no dey '''face front''' for class. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)}}
 
:* {{ux|dv| Una pikin no dey '''face front''' for class. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)}}
Make person comot eye for someting.
+
#Make person comot eye for someting.
 
:* {{ux|dv| Oga '''face front''' I don marry.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)}}
 
:* {{ux|dv| Oga '''face front''' I don marry.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)}}
Make person dey look front.
+
#Make person dey look front.
 
:* {{ux|dv| Drivers dem dey ''face front'' when dem dey drive.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)}}
 
:* {{ux|dv| Drivers dem dey ''face front'' when dem dey drive.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====

Revision as of 16:51, 3 February 2021

Naija

Etymology

From English: face and front

Pronunciation


Verb

  1. Make person dey focus.
  • Una pikin no dey face front for class.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)
  1. Make person comot eye for someting.
  • Oga face front I don marry.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)
  1. Make person dey look front.
  • Drivers dem dey face front when dem dey drive.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)

Antonym

Translation

English: to concentrate, to look away, to look forward