Difference between revisions of "face front"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person dey focus. | #Make person dey focus. | ||
− | :* {{ux|dv| Una pikin no dey '''face front''' for class. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)}} | + | #:* {{ux|dv| Una pikin no dey '''face front''' for class. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)}} |
#Make person comot eye for someting. | #Make person comot eye for someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Oga '''face front''' I don marry.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)}} | + | #:* {{ux|dv| Oga '''face front''' I don marry.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)}} |
#Make person dey look front. | #Make person dey look front. | ||
− | :* {{ux|dv| Drivers dem dey ''face front'' when dem dey drive.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)}} | + | #:* {{ux|dv| Drivers dem dey ''face front'' when dem dey drive.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[face back]] | * [[face back]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''to concentrate, to look away, to look forward'' | English: ''to concentrate, to look away, to look forward'' |
Revision as of 16:55, 3 February 2021
Naija
Etymology
From English: face and front
Pronunciation
Verb
- Make person dey focus.
- Una pikin no dey face front for class. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)
- Make person comot eye for someting.
- Oga face front I don marry. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)
- Make person dey look front.
- Drivers dem dey face front when dem dey drive. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)
Antonym
Translation
English: to concentrate, to look away, to look forward