Difference between revisions of "face front"

Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv| Oga '''face front''' I don marry.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)}}
 
#:* {{ux|dv| Oga '''face front''' I don marry.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)}}
 
#Make person dey look front.
 
#Make person dey look front.
#:* {{ux|dv| Drivers dem dey ''face front'' when dem dey drive.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)}}
+
#:* {{ux|dv| Drivers dem dey '''face front''' when dem dey drive.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[face back]]
 
* [[face back]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''to concentrate, to look away, to look forward''
 
English: ''to concentrate, to look away, to look forward''

Revision as of 17:24, 3 February 2021

Naija

Etymology

From English: face and front

Pronunciation

  • feɪ̂sfrͻ̂nt


Verb

  1. Make person dey focus.
    • Una pikin no dey face front for class.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)
  2. Make person comot eye for someting.
    • Oga face front I don marry.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)
  3. Make person dey look front.
    • Drivers dem dey face front when dem dey drive.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)

Antonym

Translation

English: to concentrate, to look away, to look forward