Difference between revisions of "face front"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
  
===Verb===
+
===Verb phrase===
 
#Make person dey focus.
 
#Make person dey focus.
 
#:* {{ux|dv| Una pikin no dey '''face front''' for class. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)}}
 
#:* {{ux|dv| Una pikin no dey '''face front''' for class. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)}}

Revision as of 17:25, 3 February 2021

Naija

Etymology

From English: face and front

Pronunciation

  • feɪ̂sfrͻ̂nt


Verb phrase

  1. Make person dey focus.
    • Una pikin no dey face front for class.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)
  2. Make person comot eye for someting.
    • Oga face front I don marry.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)
  3. Make person dey look front.
    • Drivers dem dey face front when dem dey drive.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)

Antonym

Translation

English: to concentrate, to look away, to look forward