face front

Revision as of 16:49, 3 February 2021 by 154.66.43.213 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''face'' and ''front'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== Make p...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: face and front

Pronunciation


Verb

Make person dey focus.

  • Una pikin no dey face front for class.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Your children no longer pay attention in class.)

Make person comot eye for someting.

  • Oga face front I don marry.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Sir, mind your business I am married.)

Make person dey look front.

  • Drivers dem dey face front when dem dey drive.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Drivers always look forward when they drive.)

Antonym

Translation

English: to concentrate, to look away, to look forward