Difference between revisions of "fada"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3436 | * Frequency rank in raw corpus: 3436 | ||
− | + | ===Usage=== | |
+ | na wetin everybody dey use | ||
+ | ===Definition=== | ||
+ | * fada: father, Reverend father, a gang leader, man wey born pikin | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
# Egbokhare (frequency:Inf) | # Egbokhare (frequency:Inf) |
Revision as of 17:40, 27 August 2020
Naija
Alternative forms
- fader
Etymology
Borrowed from English father
Pronunciation
- fádà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 44
- Frequency rank in raw corpus: 3436
Usage
na wetin everybody dey use
Definition
- fada: father, Reverend father, a gang leader, man wey born pikin
Noun
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Your fada na beta person o. — Your father is a better person
- So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere. — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my rlation there.)
- Oga for church (catholic) wey no marry
- I go see fada for confession. — I will see the reverend father for confession
- Oga patapata for gang
- Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy. — There gang leader has talked that they should kill the boy.
- somebody wey kick start or plant someting
- If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects. — (bbc__57819, If you are a fan of scientific fiction movie or movies that have special effects , then you will thrill for Melies, they call him the father of special effects)
Synonyms
Antonyms
- mother 0.71 105, moder 0.70 72, mile male, mama, mummy
Translations
- English: father, Reverend father, a gang leader, founder of something