pile

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • pìlɛ̀

Play Play

Noun

  • man wey get pikin.
  • Im pile don too dey drink burukutu  — (His father is now a drunk.)
  • Pile sey make you run go tell buy water wey cold come from Mama Shully.  —  (Daddy wants you to get cold water from Shully's mum.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: father