Difference between revisions of "fall"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
#Make someting go down. | #Make someting go down. | ||
− | #: {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.| | + | #: {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)}} |
#: {{ux|dv|E '''fall'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__39, He/ she fell.)}} | #: {{ux|dv|E '''fall'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__39, He/ she fell.)}} | ||
#Make someting [[drop]] for ground. | #Make someting [[drop]] for ground. |
Revision as of 11:48, 25 May 2021
Naija
Etymology
From English: fall
Pronunciation
- fɔ̂
Verb
Intransitive
- Make someting go down.
- That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o. — Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)
- E fall. — (IBA_13_Road-Safety_M__39, He/ she fell.)
- Make someting drop for ground.
- Heavy rain come start to fall. — (jw__17548, Then it started raining heavily.)
- Rain come dey fall. — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
- Make someting disappoint person.
- If I go dat one, di thing go come fall my hand. — (NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: collapse,fall