Difference between revisions of "fall"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
====Intransitive====
 
#Make someting go down.
 
#Make someting go down.
 
#: {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|Egbokhare}
 
#: {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|Egbokhare}

Revision as of 17:20, 3 February 2021

Naija

Etymology

From English: fall

Pronunciation

  • fɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 33
  • Frequency rank in NSC treebank: 326
  • Frequency in raw corpus: 824
  • Frequency rank in raw corpus: 422


Verb

Intransitive

  1. Make someting go down.
    {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o.|Egbokhare}
    E fall.  — (IBA_13_Road-Safety_M__39, He/ she fell.)
  2. Make someting drop for ground.
    Heavy rain come start to fall.  — (jw__17548, Then it started raining heavily.)
    Rain come dey fall.  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
  3. Make someting disappoint person.
    If I go dat one, di thing go come fall my hand.  — (NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: collapse,fall