fallinghand

Revision as of 13:16, 13 October 2021 by 160.152.158.89 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''falling and hand'' ===Pronunciation=== * fɔ̀:lɪ̀ŋ hánd <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English falling and hand

Pronunciation

  • fɔ̀:lɪ̀ŋ hánd


Verb phrase

  • Make person do someting wey you no except make dem do.
  • Fallinghand na normal ting wey im don dey do tey tey.  — (NSC_2021, Performing below expectation is someting he is use to.)
  • My bae say my fallinghand don dey tire her.  — (NSC_2021, My girlfriend said shes tired of my disappointment.)

Related forms

Translation

  • English: disappoint