fallinghand

Naija

Etymology

From: English falling and hand

Pronunciation

  • fɔ̀:lɪ̀ŋ hánd


Verb phrase

  • Make person do someting wey you no except make dem do.
  • Fallinghand na normal ting wey im don dey do tey tey.  — (NSC_2021, Performing below expectation is someting he is use to.)
  • My bae say my fallinghand don dey tire her.  — (NSC_2021, My girlfriend said she's tired of me disappointing her.)

Related forms

Translation

  • English: disappoint