farabale

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Yoruba fi, ara, bale

Pronunciation

  • fárábálɛ̀

Play Play

Verb

  • Make person bring im mind come down
  • Anytime e reach item 7 time for street party for Naija, nobody dey farabale for anybody  — (Once it's time to serve food in any local party, no one waits for anyone else.)
  • My friend, noting dey happen here wey I dey so, just farabale  — (Relax my friend, nothing amiss will happen as long as I am here.)

Translations

  • English: calm down