Difference between revisions of "farfar"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | # Place wey be sey e far [[wellwell]] | |
− | :* {{ux|dv| Na '''farfar''' place o.|Egbokhare_2020, It is a very long distance.)}} | + | #:* {{ux|dv| Na '''farfar''' place o.|(Egbokhare_2020, It is a very long distance.)}} |
− | :* {{ux|dv| If you see di '''farfar''' place wey we go yesterday ehn! you go shock.|NSC_Olukayode.S.M_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)}} | + | #:* {{ux|dv| If you see di '''farfar''' place wey we go yesterday ehn! you go shock.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)}} |
− | + | # Someting wey no near anoder ting. | |
− | :* {{ux|dv| If at all we relate, she go be '''farfar''' relation.|NSC_Legbeti_2021,It is a very long distance.)}} | + | #:* {{ux|dv| If at all we relate, she go be '''farfar''' relation.|(NSC_Legbeti_2021, It is a very long distance.)}} |
− | :* {{ux|dv| Me and you no be age mate o | + | |
− | :* {{ux|dv| | + | ===Adverb=== |
+ | * Someting wey no near anoder ting. | ||
+ | :* {{ux|dv| Me and you no be age mate o. I senior you '''farfar'''.|NSC_Legbeti_2021, I am very much older than you. We are not mates.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Im be my junior, '''farfar'''.|NSC_Legbeti_2021, I am far older than him.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:24, 2 December 2021
Naija
Etymology
From: English: far
Pronunciation
- fáfâ
Adjective
- Place wey be sey e far wellwell
- Na farfar place o. — (Egbokhare_2020, It is a very long distance.)
- If you see di farfar place wey we go yesterday ehn! you go shock. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)
- Someting wey no near anoder ting.
- If at all we relate, she go be farfar relation. — (NSC_Legbeti_2021, It is a very long distance.)
Adverb
- Someting wey no near anoder ting.
- Me and you no be age mate o. I senior you farfar. — NSC_Legbeti_2021, I am very much older than you. We are not mates.)
- Im be my junior, farfar. — NSC_Legbeti_2021, I am far older than him.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a long distance