near

Naija

Etymology

From English: near

Pronunciation

  • nɪɛ̂

Play Play

Adjective

  • Sey someting or person no far.
  • Our house near di house wey burn.  — (Our house is located near the house that got burnt.)
  • Di teacher sitdon near di man wey ekelebe bin arrest.  — (The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)

Antonym

Translation

  • English: near

Verb

  • Make person or someting go reach anoder person or someting.
  • You dey fear dog? Near am, e no really dey bite like dat.  — (Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)
  • I tell am make e no dey near me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person.  — (I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)

Translation

  • English: Go close to