Difference between revisions of "farfar"

Line 8: Line 8:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Place wey be sey e far [[wellwell]]
+
# As someting no near anoder ting.
 
#:* {{ux|dv| Na '''farfar''' place o.|(Egbokhare_2020, It is a very long distance.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na '''farfar''' place o.|(Egbokhare_2020, It is a very long distance.)}}
#:* {{ux|dv| If you see di '''farfar''' place wey we go yesterday ehn! you go shock.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you see di '''farfar''' place wey we go yesterday ehn! you go shock.|(NSC_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)}}
 
# Someting wey no near anoder ting.
 
# Someting wey no near anoder ting.
#:* {{ux|dv| If at all we relate, she go be  '''farfar''' relation.|(NSC_Legbeti_2021, It is a very long distance.)}}
+
#:* {{ux|dv| If at all we relate, she go be  '''farfar''' relation.|(NSC_2021, Even if we are related, she'll be a distant relation.)}}
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===

Revision as of 12:37, 5 July 2022

Naija

Etymology

From: English: far

Pronunciation

  • fáfâ

Play Play

Adjective

  1. As someting no near anoder ting.
    • Na farfar place o.  — (Egbokhare_2020, It is a very long distance.)
    • If you see di farfar place wey we go yesterday ehn! you go shock.  — (NSC_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)
  2. Someting wey no near anoder ting.
    • If at all we relate, she go be farfar relation.  — (NSC_2021, Even if we are related, she'll be a distant relation.)

Adverb

  • Someting wey no near anoder ting.
  • Me and you no be age mate o. I senior you farfar.  — NSC_Legbeti_2021, I am very much older than you. We are not mates.)
  • Im be my junior, farfar.  — NSC_Legbeti_2021, I am far older than him.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a long distance