farfar
Naija
Etymology
From: English: far
Pronunciation
- fáfâ
Adjective
- Place wey be sey e far wellwell
- Na farfar place o. — (Egbokhare_2020, It is a very long distance.)
- If you see di farfar place wey we go yesterday ehn! you go shock. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)
- Someting wey no near anoder ting.
- If at all we relate, she go be farfar relation. — (NSC_Legbeti_2021, It is a very long distance.)
Adverb
- Someting wey no near anoder ting.
- Me and you no be age mate o. I senior you farfar. — NSC_Legbeti_2021, I am very much older than you. We are not mates.)
- Im be my junior, farfar. — NSC_Legbeti_2021, I am far older than him.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a long distance