farfar

Naija

Etymology

From: English: far

Pronunciation

  • fáfâ

Play Play

Adjective

  • Place wey be sey e far.
  • Na farfar place o.  — Egbokhare_2020,It is a very long distance.)
  • If you see di farfar place wey we go yesterday ehn! you go shock.  — NSC_Olukayode.S.M_2021, The place we went to yesterday, was a very long distance.)
  • Person no near person for age or matter.
  • If at all we relate, she go be farfar relation.  — NSC_Legbeti_2021,It is a very long distance.)
  • Me and you no be age mate o Amaka. I senior you farfar.  — NSC_Legbeti_2021, I am very much older than you Amaka, we are not mates.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a long distance