fast

Revision as of 18:38, 3 February 2021 by 154.66.43.213 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: fast

Pronunciation

  • fâst

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 901
  • Frequency in raw corpus: 207
  • Frequency rank in raw corpus: 1293


Adjective

Sey someting dey move quick.

  1. Di tin dey spread fast fast.  — (bbc__1857, __no translation__)
    Music wey fast and strong beat go ginger pikin to wake up sharp-sharp  — (bbc__69191, __no translation__)

Sey people no chop because sey dem dey pray.

  1. Food dey jolli pipo to eat afta di whole fast mata Breaking di fast  — (bbc__49447, __no translation__)
    Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake.  — (bbc__79650, __no translation__)

Translations

  • English: no definition


Adverb

fast: no definition -- Definition in Naija?


  1. Di tin dey spread fast fast.  — (bbc__1857, __no translation__)


  1. Oh e dey recover very fast, he is coming back very, very soon.  — (WAZA_04_Press-Review_DG__58, Oh, he is recovering very fast; He is coming back, very very soon.)
    E say: Everything dey happen quick-quick, and I no wan talk too fast, but we dey ask everybodi to respect di need for safety, make things no enter fight-fight.  — (bbc__45615, __no translation__)


Translations

  • English: no definition


Verb

fast: to cheat in a clever way -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Men, di guy fast o. See as e take collect di money.  — )
  2. - (frequency:49)
    Africa dey change fast.  — (bbc__15184, __no translation__)
    Computer dey make the work fast.  — (jw__6039, __no translation__)
  3. advcl (frequency:8)
    Ahab ride im chariot fast fast as e fit.  — (jw__44800, __no translation__)
    But person wey sabi type fit copy words fast fast.  — (bbc__23328, __no translation__)
  4. obl:arg (frequency:5)
    Bashir Ahmad Na wen im break ramadan fast wit some of im executive ogas for Aso rock yesterday na im President Buhari make dis promise.  — (bbc__19218, __no translation__)
    Although di workers don return to work, dem say bin say if di leadership no act fast on top wetin dem promise, dem go still do I no go gree.  — (bbc__14495, __no translation__)
  5. aux-nsubj (frequency:4)
    If e believe say im dey fast, e go wan show imsef.  — (bbc__3711, __no translation__)
    NurPhoto Ethiopia Coptic Christians dey celebrate Christmas for 2018 Dem dey fast  — (bbc__75783, __no translation__)
  6. aux (frequency:3)
    To make identification of new cases dey fast, dem don build six laboratory for di affected provinces.  — (bbc__94469, __no translation__)
    You fit, you fit dey obey God, your man of God say make you fast, and Government say okay pay em tax,  — (BEN_20_Fasting_DG__42, You can... you can be obeying God... your man of God said you should fast and the Government says okay, pay their tax.)
  7. conj (frequency:3)
    I dey wait make e come fast abeg make I go rest,  — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting for it to come fast please, so that I will rest.)
    Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan fast Kano State don get first ever Chinese chief  — (bbc__61848, __no translation__)
  8. advmod (frequency:3)
    MOHAMED EL-SHAHED Muslims across di world dey observe Ramadan fast now.  — (bbc__64490, __no translation__)
    So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very fast.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, So, something like eba, if you eat it, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)
  9. aux-mark (frequency:3)
    Oga Nabahani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast.  — (bbc__76791, __no translation__)
    E want make dem know sey dem no suppose dey put mind sey im disciples go dey follow the things wey people for Jew religion dey do, like to dey fast.  — (jw__20043, __no translation__)
  10. cc (frequency:2)
    E add say INEC don deploy better equipment and workers go registration centre to make di work easy and fast.  — (bbc__43819, __no translation__)
    When BBC News Pidgin ask am if e get any word for their fans, Mr Ogunlano say im wan thank dem, and make di pregnant women wey talk to dem stay strong, and remember say dancing fit make labour dey easy and fast.  — (bbc__99682, __no translation__)
  11. obj (frequency:2)
    Dambazau jollificate wit Moslems unto di way dem finish di Ramadan fast ten over ten.  — (bbc__26796, __no translation__)
    As plenty job no too dey northern Ghana, apart from farming - many people don see dis one as opportunity to make fast money, even though e no dey work like dat most times.  — (bbc__17337, __no translation__)
  12. nsubj (frequency:2)
    Wetin you suppose know about Ramadan fasting Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan fast  — (bbc__99614, __no translation__)
    Muslims fast don enta 10 days now so e remain about 19 or 20 days for di fasting month to end and for Sallah celebrations to start.  — (bbc__69220, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • cheap 0.58 131, simple 0.56 170, steady 0.55 54, quickly 0.54 50, low 0.54 197, available 0.52 98, difficult 0.51 126, healthy 0.51 80, slow 0.50 111

Antonyms

  • cheap 0.58 131, simple 0.56 170, steady 0.55 54, quickly 0.54 50, low 0.54 197, available 0.52 98, difficult 0.51 126, healthy 0.51 80, slow 0.50 111

Translations

  • English: to cheat in a clever way