fast

Naija

Etymology

From English: fast

Pronunciation

  • fâst

Play Play

Adverb

  • As someting dey go quick.
  • I dey wait make e come fast abeg make I go rest.  — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)
  • Na your hand e dey. If you do am fast na you e go pay. If you no still do am like dat, na you still know.

 — (It’s in your hands. If you do it quickly, you’ll benefit. If you don’t do it that way, it’s still your business.)

Related Forms

fast fast

Translations

  • English: fast, quickly

Adjective

  • Sey someting dey move quick.
  • Dat babe fast, just now just now she don finish law school.  — (That lady is fast, she has already finished law school.)
  • Dis car fast o. And e no be like wetin go fit run like dis o.  — ( This car is fast, and it doesn't look very fast.)

Translation

  • English: fast, quick


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person or people gree dey de no go chop because of something.
  • Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake.  — (bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)
  • Muslims across di world dey observe Ramadan fast now.  — (bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)

Translations

  • English: fast

Verb

  • Make people gree dey de no go chop because of something..
  • Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast.  — (bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)
  • If I tell you sey I dey fast you con see me dey chop, just take am sey I just fast finish before you see me.  — (If I tell you that I’m fasting and you see me eating, just assume I just finished fasting before you saw me.)

Synonyms

Translations

  • English: to abstain from food