Difference between revisions of "feg"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: ''unknown'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 13:20, 11 July 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- fɛ̂g
Noun
- Wetin person dey smoke.
- E go buy feg. — (Egbokhare_2020, He has gone to buy cigarette.)
- Dat mama sell wey feg for my street don marry again. — (NSC_2020, The woman who sells cigarette in my street got married again.)
Translations
- English: cigarette
Verb
- Make person smoke.
- I wan feg. — (Egbokhare_2020, I want to smoke.)
Translations
- English: smoke