feg
Naija
Etymology
From English: feg
Pronunciation
- fɛ̂g
Noun
- Wetin person dey smoke.
- E go buy feg. — (Egbokhare_2020, He has gone to buy cigarette.)
- Dat mama sell wey feg for my street don marry again. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The woman who sells cigarette in my street got married again.)
Translations
- English: cigarette
Verb
Intransitive
Make person smoke.
- I wan feg. — (Egbokhare_2020, I want to smoke.)
Translations
- English: smoke