feg

Naija

Etymology

From English: feg

Pronunciation

  • fɛ̂g

Play Play

Noun

  • Wetin person dey smoke.
  • E go buy feg.  — (Egbokhare_2020, He has gone to buy cigarette.)
  • Dat mama sell wey feg for my street don marry again.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The woman who sells cigarette in my street got married again.)

Translations

  • English: cigarette

Verb

  • Make person smoke.
  • I wan feg.  — (Egbokhare_2020, I want to smoke.)

Translations

  • English: smoke