feg

Revision as of 14:02, 30 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • fɛ̂g

Play Play

Noun

  • Wetin person dey smoke.
  • E go buy feg.  — (He has gone to buy cigarette.)
  • Dat mama sell wey feg for my street don marry again.  — (The woman who sells cigarette in my street got married again.)

Translations

  • English: cigarette

Verb

  • Make person smoke.
  • I wan feg.  — (I want to smoke.)

Translations

  • English: smoke