Difference between revisions of "find"

 
Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv|So dem go dey dere dey '''find''' plan. |(WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)}}
 
#:* {{ux|dv|So dem go dey dere dey '''find''' plan. |(WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)}}
 
# Make de give person someting.
 
# Make de give person someting.
#:* {{ux|dv|Oga '''find''' your boys [[chop]] money, we dey hungry. |(NSC_2021, Find your boys some money for food boss.)}}
+
#:* {{ux|dv|Oga '''find''' your boys [[chop]] money, we dey hungry. |(Find your boys some money for food boss.)}}
#:* {{ux|dv| '''Find''' di police small coins make we for fit leave here quick.|(NSC_2021, Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Find''' di police small coins make we for fit leave here quick.|(Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''search''
 
* English: ''search''

Latest revision as of 14:06, 30 May 2023

Naija

Etymology

From: English find

Pronunciation

  • fînd

Play Play

Verb

  1. Make person look for someting or person.
    • Go find motor.  — (deuber__3590. Find a car.)
    • So dem go dey dere dey find plan.  — (WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)
  2. Make de give person someting.
    • Oga find your boys chop money, we dey hungry.  — (Find your boys some money for food boss.)
    • Find di police small coins make we for fit leave here quick.  — (Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)

Translations

  • English: search