find
Naija
Etymology
From: English find
Pronunciation
- fînd
Verb
- Make person look for someting or person.
- Go find motor. — (deuber__3590. Find a cab.)
- Find better friends, — (jw__10659. Make friends with good people.)
- How dem take dey find deir own? — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__37. How dem dey find their own?)
- So dem go dey dere dey find plan. — (WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)
- We go siddon and try and find solution. — (bbc__5343. We will resolve it round a table.)
- Make de give person someting
- Oga find your boys chop money, we dey hungry. — (NSC_Legbeti_2021, Find your boys some money for food boss.)
- find de police small coins make we for fit leave here quick. — (NSC_Legbeti_2021, Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)
Translations
- English: search