find out

Naija

Etymology

From: English find out

Pronunciation

  • fáìndáùt

Play Play

Verb Phrase

  • Make person look put for matter.
  • Kalampo people dey try find out wetin kill di man.  — (The police is still investigating his death.)
  • Make I go find out how much dem wan sell de new moto.  — (Let me inquire about the cost of the new car first.)


Synonyms

Translations

  • English: Investigate