Difference between revisions of "find out"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English ''find out'' | + | From: English ''find out'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 14:37, 11 July 2022
Naija
Etymology
From: English find out
Pronunciation
- fáìndáùt
Verb Phrase
- Make person look put for matter.
- Kalampo people dey try find out wetin kill di man. — Egbokhare_2020, The police is still investigating his death.)
- Make I go find out how much dem wan sell de new moto. — NSC_2021, Let me inquire about the cost of the new car first.)
Synonyms
Translations
- English: Investigate