find out

Revision as of 16:52, 29 January 2021 by 154.66.36.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English find out .

Pronunciation

  • 'fáìn.dáùt

Play Play

Verb

  • Na to
  • Kalampo people dey try find out wetin kill di man.  — Egbokhare_2020. The police is still investigating his death.
  • Make I go find out how much dem wan sell de new moto.  — NSC_Legbeti_2021. Let me inquire about the cost of the new car first.
  • Help me find out who she dey go out wit.  — Help me investigate who she is dating.

Synonyms

Translations

  • English: Investigate