find out

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English find out .

Pronunciation

  • fáìndáùt

Play Play

Verb Phrase

  • Make person look put for matter.
  • Kalampo people dey try find out wetin kill di man.  — Egbokhare_2020, The police is still investigating his death.
  • Make I go find out how much dem wan sell de new moto.  — NSC_Legbeti_2021, Let me inquire about the cost of the new car first.


Synonyms

Translations

  • English: Investigate