Difference between revisions of "fine"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na money wey person dey pay as punishment | |
#:* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)}} | #:* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)}} | ||
#:* {{ux|dv|De new bridge dem make '''fine''' [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)}} | #:* {{ux|dv|De new bridge dem make '''fine''' [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)}} | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Na make someting dey beautiful or enter eye. | |
#:* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|(Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)}} | #:* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|(Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)}} | ||
#:* {{ux|dv||Help tel dem for work say I don dey '''fine''' now. (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.)}} | #:* {{ux|dv||Help tel dem for work say I don dey '''fine''' now. (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.)}} | ||
Line 27: | Line 27: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | * Na when de way someting be na as person expect. | |
#:* {{ux|dv|De new fan I buy work dey '''fine'''. |(NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)}} | #:* {{ux|dv|De new fan I buy work dey '''fine'''. |(NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Scientists don test di vaccine with rat and e work '''fine''' '''fine'''. |(bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)}} | #:* {{ux|dv|Scientists don test di vaccine with rat and e work '''fine''' '''fine'''. |(bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)}} |
Revision as of 18:33, 29 January 2021
Naija
Etymology
From: English fine
Pronunciation
- fáìn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 27
- Frequency rank in NSC treebank: 373
- Frequency in raw corpus: 762
- Frequency rank in raw corpus: 455
Noun
- Na money wey person dey pay as punishment
- Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars. — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
- De new bridge dem make fine well well. — (NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)
Adjective
- Na make someting dey beautiful or enter eye.
- Di babe too fine. — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
- ' — Help tel dem for work say I don dey fine now. (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.)
- And guy dey also find babe wey fine, — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}
Adverb
- Na when de way someting be na as person expect.
- De new fan I buy work dey fine. — (NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)
- Scientists don test di vaccine with rat and e work fine fine. — (bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beautiful, handsome, pretty