fine

Naija

Etymology

From: English fine

Pronunciation

  • fáìn

Play Play

Noun

  • Money wey person dey pay because dem punish am because e don do wetin e no suppose do.
  • Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars.  — (bbc__54496, The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fine

Verb

  • Make de tell person make e pay money as punishment because e don do wetin e no suppose do.
  • If you drive for dat lane de go fine you.  — (If you drive on that lane, you'll be fined.)
  • E go dey show imsef for dat meeting, no be im de fine am better money. Im body never come down now?  — (He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)

Translation

  • English: fine

Adjective

  • Make person or someting dey catch for eye.
  • Di babe too fine.  — (The babe is beautiful.)
  • And guy dey also find babe wey fine.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)
  • Di new bridge dem make fine well well.  — (The new bridge they've constructed is really nice.)

Related forms

fine fine

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: beautiful, handsome, pretty