Difference between revisions of "fine"

Line 17: Line 17:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na money wey person dey pay as punishment
 
* Na money wey person dey pay as punishment
#:* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)}}
+
:* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)}}
#:* {{ux|dv|De new bridge dem make '''fine''' [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)}}
+
:* {{ux|dv|De new bridge dem make '''fine''' [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Na make someting dey beautiful or enter eye.
 
* Na make someting dey beautiful or enter eye.
#:* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|(Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)}}
+
:* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|(Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)}}
#:* {{ux|dv||Help tel dem for work say I don dey '''fine''' now. (NSC_Legbeti_2021.  Kindly inform them at the office that I am OK now.)}}
+
:* {{ux|dv||Help tel dem for work say I don dey '''fine''' now. (NSC_Legbeti_2021.  Kindly inform them at the office that I am OK now.)}}
#:* {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine''', |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}}}
+
:* {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine''', |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}}}
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
* Na when de way someting be na as person expect.
+
* Na when de way someting be as person expect or no expect.
#:* {{ux|dv|De new fan I buy work dey '''fine'''. |(NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)}}
+
:* {{ux|dv|De new fan I buy work dey '''fine'''. |(NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)}}
#:* {{ux|dv|Scientists don test di vaccine with rat and e work '''fine''' '''fine'''. |(bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis new [[okada]] work no just dey '''fine''' at all. |(NSC_Legbeti_2021. The new tricycle performance is not impressive.)}}
 +
:* {{ux|dv|Scientists don test di vaccine with rat and e work '''fine''' '''fine'''. |(bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:38, 29 January 2021

Naija

Etymology

From: English fine

Pronunciation

  • fáìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 27
  • Frequency rank in NSC treebank: 373
  • Frequency in raw corpus: 762
  • Frequency rank in raw corpus: 455

Noun

  • Na money wey person dey pay as punishment
  • Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars.  — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
  • De new bridge dem make fine well well.  — (NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)

Adjective

  • Na make someting dey beautiful or enter eye.
  • Di babe too fine.  — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
  • '  — Help tel dem for work say I don dey fine now. (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.)
  • And guy dey also find babe wey fine,  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}

Adverb

  • Na when de way someting be as person expect or no expect.
  • De new fan I buy work dey fine.  — (NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)
  • Dis new okada work no just dey fine at all.  — (NSC_Legbeti_2021. The new tricycle performance is not impressive.)
  • Scientists don test di vaccine with rat and e work fine fine.  — (bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: beautiful, handsome, pretty