fine

Revision as of 18:33, 29 January 2021 by 154.66.36.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English fine

Pronunciation

  • fáìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 27
  • Frequency rank in NSC treebank: 373
  • Frequency in raw corpus: 762
  • Frequency rank in raw corpus: 455

Noun

  • Na money wey person dey pay as punishment
    • Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars.  — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
    • De new bridge dem make fine well well.  — (NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)

Adjective

  • Na make someting dey beautiful or enter eye.
    • Di babe too fine.  — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
    • '  — Help tel dem for work say I don dey fine now. (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.)
    • And guy dey also find babe wey fine,  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}

Adverb

  • Na when de way someting be na as person expect.
    • De new fan I buy work dey fine.  — (NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)
    • Scientists don test di vaccine with rat and e work fine fine.  — (bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: beautiful, handsome, pretty