Difference between revisions of "finish"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
====Transitive Verb==== | ====Transitive Verb==== | ||
− | + | * Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again | |
* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | * {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | ||
* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Egbokhare 2020, Man, did you see how they dealt with the former governor?)}} | * {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Egbokhare 2020, Man, did you see how they dealt with the former governor?)}} |
Revision as of 12:18, 25 May 2021
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- fíníʃ
Definition
- Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
Verb
Transitive Verb
- Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — (Egbokhare 2020, Man, did you see how they dealt with the former governor?)
Intransitive Verb
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
- My wife go read my messages o, my own don finish. — (Egbokhare 2020, If my wife reads my messages, I am finished.)
Serial Verb
For serial verb construction, de dey use am make e be number two verb, and e dey give meaning of sey de don do somting reach where be sey noting dey wey person/someting fit do.
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
- if de agree finish — (deuber__2294, If they finish agreeing...)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: finish.