Difference between revisions of "finish"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | #:* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | ||
#Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from. | #Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from. | ||
− | #:* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Egbokhare 2020, Man, did you see how they | + | #:* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Egbokhare 2020, Man, did you see how they ruined the former governor?)}} |
+ | =====Related forms===== | ||
+ | [[ seefinish]] | ||
+ | |||
+ | =====Translation===== | ||
+ | * English: ''finish'', ''ruin'' | ||
====Intransitive Verb==== | ====Intransitive Verb==== | ||
* {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle. |(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}} | * {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle. |(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}} | ||
* {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | (NSC_2020, My wife reads my messages, It is over for me.) }} | * {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | (NSC_2020, My wife reads my messages, It is over for me.) }} | ||
+ | =====Related forms===== | ||
+ | [[ seefinish]] | ||
+ | |||
+ | =====Translation===== | ||
+ | * English: ''finish'', ''ruin'' | ||
====Serial Verb==== | ====Serial Verb==== | ||
− | |||
* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}} | * {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}} | ||
* {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, If they finish agreeing...)}} | * {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, If they finish agreeing...)}} | ||
Line 27: | Line 36: | ||
=====Related forms===== | =====Related forms===== | ||
[[ seefinish]] | [[ seefinish]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
* English: ''finish'' | * English: ''finish'' |
Revision as of 16:54, 30 July 2021
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- fínîʃ
Verb
Transitive Verb
- Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — (Egbokhare 2020, Man, did you see how they ruined the former governor?)
Related forms
Translation
- English: finish, ruin
Intransitive Verb
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
- My wife go read my messages o, my own don finish. — (NSC_2020, My wife reads my messages, It is over for me.)
Related forms
Translation
- English: finish, ruin
Serial Verb
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
- if de agree finish — (deuber__2294, If they finish agreeing...)
Related forms
Translations
- English: finish