Difference between revisions of "finish"

Line 33: Line 33:
 
* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}}
 
* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}}
 
* {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, If they finish agreeing...)}}
 
* {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, If they finish agreeing...)}}
 
=====Related forms=====
 
[[ seefinish]]
 
  
 
=====Translations=====
 
=====Translations=====
 
* English: ''finish''
 
* English: ''finish''

Revision as of 16:54, 30 July 2021

Naija

Etymology

From English finish.

Pronunciation

  • fínîʃ

Play Play

Verb

Transitive Verb

  1. Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
    • Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
  2. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
    • O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  (Egbokhare 2020, Man, did you see how they ruined the former governor?)
Related forms

seefinish

Translation
  • English: finish, ruin

Intransitive Verb

  • Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
  • My wife go read my messages o, my own don finish.  —  (NSC_2020, My wife reads my messages, It is over for me.)
Related forms

seefinish

Translation
  • English: finish, ruin

Serial Verb

  • We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
  • if de agree finish  — (deuber__2294, If they finish agreeing...)
Translations
  • English: finish