Difference between revisions of "finish"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
 
# Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
#:* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}}
+
#:* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school.|(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}}
* {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle. |(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}}
+
#:* {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle.|(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}}
* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}}
+
#:* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside.|(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}}
 +
#:* {{ux|dv|If de gree '''finish'''.|(deuber__2294, If they finish agree.)}}
 
#Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
 
#Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
#:* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Egbokhare 2020, Man, did you see how they ruined the former governor?)}}
+
#:* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Man, did you see how they ruined the former governor?)}}
 +
#:* {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | (My wife reads my messages, It is over for me.)}}
 
=====Related forms=====
 
=====Related forms=====
[[ seefinish]]
+
[[ seefinish]], [[finish line]]
 
 
 
=====Translation=====
 
=====Translation=====
 
* English: ''finish'', ''ruin''
 
* English: ''finish'', ''ruin''
 
 
* {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | (NSC_2020, My wife reads my messages, It is over for me.) }}
 
=====Related forms=====
 
[[ seefinish]]
 
 
=====Translation=====
 
* English: ''finish'', ''ruin''
 
 
====Serial Verb====
 
 
* {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, If they finish agreeing...)}}
 
 
=====Translations=====
 
* English: ''finish''
 

Latest revision as of 11:22, 31 May 2023

Naija

Etymology

From English finish.

Pronunciation

  • fínîʃ

Play Play

Verb

  1. Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
    • Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
    • Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
    • We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
    • If de gree finish.  — (deuber__2294, If they finish agree.)
  2. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
    • O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  (Man, did you see how they ruined the former governor?)
    • My wife go read my messages o, my own don finish.  —  (My wife reads my messages, It is over for me.)
Related forms

seefinish, finish line

Translation
  • English: finish, ruin