Difference between revisions of "finish"

 
(67 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* complete 0.67 328, start 0.65 4406, expire 0.61 121, close 0.58 843, resume 0.57 159, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English finish
+
From English ''finish''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈfɪnɪʃ
+
* fínîʃ
 
<sm2>Pcm-ng-finish.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-finish.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-finish.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-finish.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 96
 
* Frequency rank in NSC treebank: 140
 
* Frequency in raw corpus: 1638
 
* Frequency rank in raw corpus: 232
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Wetin dey happen or wetin de dey do, de don do am reach where be sey noting dey to do again.
+
# Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
#: {{ux|dv|'''Finish'''! |(JOS_23_Wedding_DG__119, That's all !)}}
+
#:* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school.|(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}}
#: {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle.|(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}}
#: {{ux|dv|Wetin fle~, wetin '''finish''' am, |(IBA_16_Drivers_DG__68, What flle... what finished it ?)}}
+
#:* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside.|(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)}}
#: {{ux|dv|take '''finish''' my primary school. |(NST_cleaned__41321, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|If de gree '''finish'''.|(deuber__2294, If they finish agree.)}}
#: {{ux|dv|Why minimum wage palava neva '''finish''' for Nigeria |(bbc__100609, __no translation__)}}
+
#Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
#: {{ux|dv|X na im go dey '''finish''' you. |(WAZA_06_Cigarettes_T__38, X will be what will finish you off.)}}
+
#:* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | (Man, did you see how they ruined the former governor?)}}
#: {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}}
+
#:* {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | (My wife reads my messages, It is over for me.)}}
#: {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle. |(NST_cleaned__14836, __no translation__)}}
+
=====Related forms=====
#: {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, __no translation__)}}
+
[[ seefinish]], [[finish line]]
# Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from
+
=====Translation=====
#: {{ux|dv| O boy, you see as dem take finish di former governor? | ( Man, did you see how they dealt with the former governor )}}
+
* English: ''finish'', ''ruin''
#: {{ux|dv| my wife go read my messages o,my own don finish | ( My wife read my messages, I am finished ) }}
 
====Derived forms====
 
 
 
# [[finish line|finish line]] where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.
 
#: {{ux|dv|Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance. |(bbc__42780, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds. |(bbc__34168, __no translation__)}}
 
# Seefinish: Sey person no get level for anoder person eye.
 
#: {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish | ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* complete 0.67 328, expire 0.61 121, close 0.58 843, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315
 
 
 
====Antonyms====
 
* Start 0.65 4406, resume 0.57 159
 
 
 
====Translations====
 
* English: FInish
 

Latest revision as of 11:22, 31 May 2023

Naija

Etymology

From English finish.

Pronunciation

  • fínîʃ

Play Play

Verb

  1. Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
    • Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
    • Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
    • We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
    • If de gree finish.  — (deuber__2294, If they finish agree.)
  2. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
    • O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  (Man, did you see how they ruined the former governor?)
    • My wife go read my messages o, my own don finish.  —  (My wife reads my messages, It is over for me.)
Related forms

seefinish, finish line

Translation
  • English: finish, ruin