Difference between revisions of "finish"

Line 75: Line 75:
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
  
* [[finish line|finish line]]
+
# [[finish line|finish line]] where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.
 
 
 
#: {{ux|dv|Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance. |(bbc__42780, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance. |(bbc__42780, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds. |(bbc__34168, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds. |(bbc__34168, __no translation__)}}
 +
# [[Seefinish]]: Sey person no get level for anoder person eye.
 +
#: {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish | ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 08:36, 17 August 2020

Naija

Alternative forms

  • complete 0.67 328, start 0.65 4406, expire 0.61 121, close 0.58 843, resume 0.57 159, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315

Etymology

Borrowed from English finish

Pronunciation

  • ˈfɪnɪʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 140
  • Frequency in raw corpus: 1638
  • Frequency rank in raw corpus: 232

The word is used more orally than in written texts.


Verb

finish: Wetin dey happen or wetin de dey do, de don do am reach where be sey noting dey to do again.


  1. - (frequency:524)
    Finish!  — (JOS_23_Wedding_DG__119, That's all !)
    if de agree finish  — (deuber__2294, __no translation__)
  2. obj (frequency:72)
    Wetin fle~, wetin finish am,  — (IBA_16_Drivers_DG__68, What flle... what finished it ?)
    take finish my primary school.  — (NST_cleaned__41321, __no translation__)
  3. obl:arg (frequency:34)
    dem don burn tyre comot finish for di road.  — (deuber__2221, __no translation__)
    Why minimum wage palava neva finish for Nigeria  — (bbc__100609, __no translation__)
  4. mark-obj (frequency:31)
    I go like to finish wetin I start.  — (bbc__3635, __no translation__)
    Wetin de give us power to finish the preaching work?  — (jw__42512, __no translation__)
  5. nsubj (frequency:25)
    I finish… ,  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__40, I finish ...)
    No so e finish,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__298, That was how it ended.)
  6. mark (frequency:17)
    Na all im neighbour e done borrow money from finish.  — (katakata__312, __no translation__)
    I no dey impress wit evribodi, start to finish - Super Eagles fan  — (bbc__57018, __no translation__)
  7. obl:mod (frequency:14)
    I read the book finish that night.  — (jw__15879, __no translation__)
    Ah see how your name fine finish like you!  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__49, Ah, your name is as beautiful as you are.)
  8. aux (frequency:8)
    Dis one mean say im time to dey siddon for di oba stool don finish.  — (bbc__17020, __no translation__)
    Last last, Jesus sey: ‘E don finish!’ As e bend e head, na im e die.  — (jw__22010, __no translation__)
  9. ccomp (frequency:7)
    We, we don, we don believe finish sey change dey always start harsh.  — (ABJ_NOU_03_Open-University_DG__83, We... we... we totally believe that changes always start harsh.)
    Di authorities talk say di boat don almost sink finish wen dem reach dia side.  — (bbc__33180, __no translation__)
  10. aux-obj (frequency:7)
    X na im go dey finish you.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__38, X will be what will finish you off.)
    Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
  11. advcl (frequency:6)
    Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, __no translation__)
    We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, __no translation__)
  12. advmod (frequency:6)
    and if de agree finish now.  — (deuber__2295, __no translation__)
    SSENSE Di sweater don already sell finish online  — (bbc__86351, __no translation__)
  13. dep (frequency:5)
    I still pass you dis season, at least I finish  — (PRT_03_Football_DG__56, I still topped you this season, at least, I finished...)
    After Jesus don talk to the people finish for outside one Pharisee house, something come happen.  — (jw__20121, __no translation__)
  14. aux-mark (frequency:5)
    Jehovah promise sey ‘e go finish .  — (jw__31734, __no translation__)
    Business still dey wey never finish.  — (bbc__3636, __no translation__)
  15. det (frequency:3)
    Na im, as she talk di talk finish, guess how many rooms wey all di family dey stay inside?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__101, Then, as she finished talking, guess how many rooms that all the family were staying inside ?)
    But even de pipo weh deh send dia pikin dem for Francophone schools di pay high and even de small Anglophone culture weh e remain di finish.  — (bbc__27653, __no translation__)
  16. conj (frequency:2)
    Na when match don finish, person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light,  — (JOS_24_Football_M__57, When the match has finished, one has gone to collect noise at one view center where you will be afraid that something can happen, that is how they brought light.)
    The Pharaohs don already prepare finish and wella as dem ready to battle other countries to carry kolobi their eighth African crown and Javier Aguirre side go start dis waka of first Afcon title since 2010 against Zimbabwe on June 21,then come battle DR Congo and Uganda on June 26 and June 30.  — (brila__1639, __no translation__)

Derived forms

  1. finish line where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.
    Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance.  — (bbc__42780, __no translation__)
    Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds.  — (bbc__34168, __no translation__)
  2. Seefinish: Sey person no get level for anoder person eye.
    I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )

Synonyms

  • complete 0.67 328, start 0.65 4406, expire 0.61 121, close 0.58 843, resume 0.57 159, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315

Antonyms

  • complete 0.67 328, start 0.65 4406, expire 0.61 121, close 0.58 843, resume 0.57 159, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315

Translations

  • English: no definition