Difference between revisions of "finish"
(→Verb) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
− | ===Verb=== | + | ===Transitive Verb=== |
− | + | ||
#: {{ux|dv|'''Finish'''! |(JOS_23_Wedding_DG__119, That's all !)}} | #: {{ux|dv|'''Finish'''! |(JOS_23_Wedding_DG__119, That's all !)}} | ||
#: {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, __no translation__)}} | ||
Line 33: | Line 33: | ||
#: {{ux|dv| O boy, you see as dem take finish di former governor? | ( Man, did you see how they dealt with the former governor )}} | #: {{ux|dv| O boy, you see as dem take finish di former governor? | ( Man, did you see how they dealt with the former governor )}} | ||
#: {{ux|dv| my wife go read my messages o,my own don finish | ( My wife read my messages, I am finished ) }} | #: {{ux|dv| my wife go read my messages o,my own don finish | ( My wife read my messages, I am finished ) }} | ||
− | ==== | + | |
+ | ===Intransitive Verb=== | ||
+ | |||
+ | ===Serial Verb=== | ||
+ | |||
+ | ====Related forms==== | ||
# [[finish line|finish line]] where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end. | # [[finish line|finish line]] where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end. |
Revision as of 12:10, 19 September 2020
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- ˈfɪnɪʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 140
- Frequency in raw corpus: 1638
- Frequency rank in raw corpus: 232
Definition
Usage
Transitive Verb
- Finish! — (JOS_23_Wedding_DG__119, That's all !)
- if de agree finish — (deuber__2294, __no translation__)
- Wetin fle~, wetin finish am, — (IBA_16_Drivers_DG__68, What flle... what finished it ?)
- take finish my primary school. — (NST_cleaned__41321, __no translation__)
- Why minimum wage palava neva finish for Nigeria — (bbc__100609, __no translation__)
- X na im go dey finish you. — (WAZA_06_Cigarettes_T__38, X will be what will finish you off.)
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, __no translation__)
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, __no translation__)
- Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — ( Man, did you see how they dealt with the former governor )
- my wife go read my messages o,my own don finish — ( My wife read my messages, I am finished )
Intransitive Verb
Serial Verb
Related forms
- finish line where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.
- Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance. — (bbc__42780, __no translation__)
- Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds. — (bbc__34168, __no translation__)
- Seefinish: Sey person no get level for anoder person eye.
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish — ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )
Synonyms
- complete 0.67 328, expire 0.61 121, close 0.58 843, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315
Antonyms
- Start 0.65 4406, resume 0.57 159
Translations
- English: finish.