Difference between revisions of "finish"

Line 32: Line 32:
 
* {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, If they finish agreeing...)}}
 
* {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, If they finish agreeing...)}}
  
====Related forms====
+
===Related forms===
  
 
* [[finish line]]  
 
* [[finish line]]  

Revision as of 13:49, 22 September 2020

Naija

Etymology

From English finish.

Pronunciation

  • fíníʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 140
  • Frequency in raw corpus: 1638
  • Frequency rank in raw corpus: 232

Definition

  • Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.

Verb

Transitive Verb

  • Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
  • O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  ( Man, did you see how they dealt with the former governor?)

Intransitive Verb

  • Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
  • My wife go read my messages o, my own don finish.  —  ( If my wife reads my messages, I am finished. )

Serial Verb

For serial verb construction, de dey use am make e be number two verb, and e dey give meaning of sey de don do somting reach where be sey noting dey wey person/someting fit do.

  • We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there)
  • if de agree finish  — (deuber__2294, If they finish agreeing...)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: finish.