finish

Naija

Etymology

From English finish.

Pronunciation

  • fíníʃ

Play Play

Definition

  • Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.

Verb

Transitive Verb

  1. Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
    • Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
    • O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  (Egbokhare 2020, Man, did you see how they dealt with the former governor?)

Intransitive Verb

  • Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
  • My wife go read my messages o, my own don finish.  —  (Egbokhare 2020, If my wife reads my messages, I am finished.)

Serial Verb

(For serial verb construction, de dey use am make e be number two verb, and e dey give meaning of sey de don do somting reach where be sey noting dey wey person/someting fit do.)

  • We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
  • if de agree finish  — (deuber__2294, If they finish agreeing...)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: finish.