finish
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- fínîʃ
Verb
Transitive Verb
- Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — (Egbokhare 2020, Man, did you see how they dealt with the former governor?)
Intransitive Verb
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
- My wife go read my messages o, my own don finish. — (NSC_2020, If my wife reads my messages, I am finished.)
Serial Verb
(For serial verb construction, de dey use am make e be number two verb, and e dey give meaning of sey de don do somting reach where be sey noting dey wey person/someting fit do.)
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there.)
- if de agree finish — (deuber__2294, If they finish agreeing...)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: finish