finish

Revision as of 10:19, 17 August 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

  • complete 0.67 328, start 0.65 4406, expire 0.61 121, close 0.58 843, resume 0.57 159, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315

Etymology

Borrowed from English finish

Pronunciation

  • ˈfɪnɪʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 140
  • Frequency in raw corpus: 1638
  • Frequency rank in raw corpus: 232

The word is used more orally than in written texts.


Verb

  1. Wetin dey happen or wetin de dey do, de don do am reach where be sey noting dey to do again.
    Finish!  — (JOS_23_Wedding_DG__119, That's all !)
    if de agree finish  — (deuber__2294, __no translation__)
    Wetin fle~, wetin finish am,  — (IBA_16_Drivers_DG__68, What flle... what finished it ?)
    take finish my primary school.  — (NST_cleaned__41321, __no translation__)
    Why minimum wage palava neva finish for Nigeria  — (bbc__100609, __no translation__)
    X na im go dey finish you.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__38, X will be what will finish you off.)
    Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
    Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, __no translation__)
    We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, __no translation__)
  2. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from
    O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  ( Man, did you see how they dealt with the former governor )
    my wife go read my messages o,my own don finish  —  ( My wife read my messages, I am finished )

Derived forms

  1. finish line where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.
    Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance.  — (bbc__42780, __no translation__)
    Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds.  — (bbc__34168, __no translation__)
  2. Seefinish: Sey person no get level for anoder person eye.
    I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )

Synonyms

  • complete 0.67 328, expire 0.61 121, close 0.58 843, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315

Antonyms

  • Start 0.65 4406, resume 0.57 159

Translations

  • English: FInish