finish

Naija

Etymology

From English finish.

Pronunciation

  • ˈfɪnɪʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 140
  • Frequency in raw corpus: 1638
  • Frequency rank in raw corpus: 232

Definition

  • Wetin dey happen or wetin de dey do, de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.

Transitive Verb

  • Now, I thank God I don finish school.  — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
  • O boy, you see as dem take finish di former governor?  —  ( Man, did you see how they dealt with the former governor )

Intransitive Verb

  • my wife go read my messages o, my own don finish  —  ( My wife read my messages, I am finished )
  • Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle.  — (NST_cleaned__14836, __no translation__)

Serial Verb

  • We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside.  — (bbc__98308, __no translation__)
  • if de agree finish  — (deuber__2294, __no translation__)

Related forms

  1. Sey person no get level for anoder person eye.
    I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )

Synonyms

  • complete 0.67 328, expire 0.61 121, close 0.58 843, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315

Antonyms

  • Start 0.65 4406, resume 0.57 159

Translations

  • English: finish.