Difference between revisions of "fire"

Line 6: Line 6:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Someting wey dey comot for
+
Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.
#: {{ux|dv| |( insert translation )}}
+
:*{{ux|dv|Na '''fire''' wey person dey use cook na im dey still burn house. |(NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)}}
 +
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[firewood]]
 
* [[firewood]]
====Synonyms====
 
* [[nack]]
 
  
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 13:24, 31 March 2021

Naija

Etymology

From: English fire

Pronunciation

Noun

Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.

  • Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house.  — (NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)

Related forms

Translation

  • English: fire

Verb

Make person dey nack.

  • Bobby and Susan dey like fire each oder.  — (NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)

Synonyms

Translation

  • English: to have sex