Difference between revisions of "firewood"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wood wey dem dey use take set fire to take cook.
+
* Tree wey de cut, [[pieces]] am wey de fit put fire use am cook.
:* {{ux|dv|I dey go farm go fetch '''firewood'''.|Egbokhare_2020. I am off to fetch firewood from the farm.)}}
+
{{ux|dv|I dey go farm go fetch '''firewood'''.|Egbokhare_2020. I am off to fetch firewood from the farm.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem go find '''firewood''', go for bush, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem go find '''firewood''', go for bush, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)}}
 
:* {{ux|dv|Ezinma go out bring some stick from the big bundle of '''firewood'''. |(katakata__218. Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)}}
 
:* {{ux|dv|Ezinma go out bring some stick from the big bundle of '''firewood'''. |(katakata__218. Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)}}
Line 17: Line 17:
  
 
====Related Form====
 
====Related Form====
* [[Body no be '''firewood''']]
+
* [[Body no be firewood]]  
 
 
====Synonyms====
 
* [[wood]]  
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fuel wood''
+
* English: ''firewood''

Revision as of 13:27, 1 August 2021

Naija

Etymology

From: English firewood

Pronunciation

  • fàjàwûd

Play

Noun

  • Tree wey de cut, pieces am wey de fit put fire use am cook.
I dey go farm go fetch firewood.  — Egbokhare_2020. I am off to fetch firewood from the farm.)
  • Dem go find firewood, go for bush,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)
  • Ezinma go out bring some stick from the big bundle of firewood.  — (katakata__218. Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)
  • Abi make I tie di firewood with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road.  — (deuber__2776. To prove that a wealthy woman now lives in Endurance Villa by Promise Road, should I tie firewood with wrapper on my back?)

Related Form

Translations

  • English: firewood