Difference between revisions of "firewood"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* fàjàwûd | * fàjàwûd | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-fire wood.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-firewood.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-firewood.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Tree wey de cut, [[pieces]] am wey de fit put fire use am cook. | *Tree wey de cut, [[pieces]] am wey de fit put fire use am cook. | ||
− | :* {{ux|dv|Dem go find '''firewood''', go for bush | + | :* {{ux|dv|Dem go find '''firewood''', go for bush.|(LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)}} |
− | :* {{ux|dv|Ezinma go out bring some stick from the big bundle of '''firewood'''. |(katakata__218 | + | :* {{ux|dv|Ezinma go out bring some stick from the big bundle of '''firewood'''. |(katakata__218, Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)}} |
− | :* {{ux|dv|Abi make I tie di '''firewood''' with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road. |(deuber__2776 | + | :* {{ux|dv|Abi make I tie di '''firewood''' with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road. |(deuber__2776, To prove that a wealthy woman now lives in Endurance Villa by Promise Road, should I tie firewood with wrapper on my back?)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''firewood'' | * English: ''firewood'' |
Latest revision as of 15:08, 11 July 2022
Naija
Etymology
From: English firewood
Pronunciation
- fàjàwûd
Noun
- Tree wey de cut, pieces am wey de fit put fire use am cook.
- Dem go find firewood, go for bush. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)
- Ezinma go out bring some stick from the big bundle of firewood. — (katakata__218, Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)
- Abi make I tie di firewood with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road. — (deuber__2776, To prove that a wealthy woman now lives in Endurance Villa by Promise Road, should I tie firewood with wrapper on my back?)
Translations
- English: firewood